Agba baller don go create history for USA wey e just enter ooo.😋
Super Falcons striker wey her name na Asisat Oshoala score di only goal wey help BAY FC win Angel City yesterday.
Yesterday na di first time wey BAY FC go play match for National W0men’s Soccer league and na Asisat Oshoala score BAY FC first ever goal in history.
Incase dem ask your pikin for school, abeg tell dem say na Naija player be di first player to score BAY FC first ever goal in history.
Anoda African best loading…😄😄
GIPHY App Key not set. Please check settings