in

WhatsApp Lyrics by Vibez Inc, Seyi Vibez & Bloody Civilian

WhatsApp Lyrics by Vibez Inc, Seyi Vibez & Bloody Civilian

Seyi Vibez and Bloody Civilian LyricsSing along to the lyrics below and join in on the catchy tune of “WhatsApp” by Vibez Inc, Seyi Vibez featuring Bloody Civilian.

Seyi Vibez & Bloody Civilian – WhatsApp Lyrics

Who be that guy wey dey text you
I no dey check your WhatsApp
That’s not my thing baby
I no like talk wetin go vex you
Main reason I dey make you dey wet
I no wan loose you to another mugu
Aiya Sara wale
Ara mi ti wa lana
Aiya you high me like monkey tail
You make my thing ejaculate
I no fit dey musturbate
Jekin wole ma ka tan le
You must give me accolade

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Who be that girl wey dey text you
I don’t like bullshit
I don’t like nonsense
I don’t like sharing
Oya come wha you say
Asking me how did I get this way
Seyi, sometimes you’re not the vibe
When you saw me
I know you saw me with my bros
(With my bros )
Tell me say you get hoes
But I smell them with my nose
(With my nose)
I no like relationship wey go keep me on my toes (on my toes)
Are you gonna make me sweat
Or show me love instead

Afurimghinanya
I wan know your family
Promise nah galilee
Bami for nnagi
I go call sunny ade
Ebenenezer obey
Only you fit hold me down

Contributors on ‘WhatsApp’ LyricsPeter Okhide, Funmilayo Kanmodi.

Check Lyrics of latest songs here and Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

What do you think?

Newbie

Written by Buzzapp Master

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *

GIPHY App Key not set. Please check settings

    Anorexia: The Body Neglected

    Anorexia: The Body Neglected

    Gatti Lyrics by Vibez Inc, Seyi Vibez & Dwillsharmony

    Gatti Lyrics by Vibez Inc, Seyi Vibez & Dwillsharmony